fbpx
April 25, 2024

2023: Army don assure di safety of Nigerians

0

Di Nigerian Army don assure di safety of Nigerians say for dis coming 2023 election, make dem no worry or panic everything is in order

Di Commander 9 Brigade of di Nigerian Army, Ikeja Cantonment, Brigadier-General Isangubong Akpaumontia, yarn dis one for one lecture tagged ‘ The Military and.Leadrtship,:Lessons for a growing democracy ‘for one Seminar organise bi di Faculty of Leadership and Development Study, Covenant University, Otta, Ogun State

U FIT ALSO READ NBC don fine Arise TV N2million over di report on Tinubu

Hin tok say “di oga patapata Chief of Army Staff, Lieutenant General Farouk Yahaya , self dey put effort to deal with insecurity most especially for northern part of di countri. Nigerians self dey see say much improvement don dey for North ”

Di commander tell students and lecturers of di school say di Nigeria Army no get right to change di government rather,change go sele only if di citizens fit go cast dia vote.

Brig. Gen. Akpaumontia tok say election matter according to constitution, “is bi di vote wen pipol cast and not bi di barrel of gun.wen military get.

To read di full tori CLICKHERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *