fbpx
April 24, 2024

Abuja-Kaduna rail: Passengers stranded as NIMC server collapses 12th December 2022

0
Abuja-Kaduna-train-service

Passengers of di Abuja-Kaduna Train station on Monday just dey stranded because of di inactiveness of di National Identification Management Commission server.

Di PUNCH report yarn say di train services start operations again on December 5, 2022, after eight months of suspension on di rail lines because of di terrorists’ attack on di train.

According to media reports, train passengers trip wey dem plan for 9:45am no fit board di train because  of di breakdown of di server.

Di report still state say passengers just due with no other choice than to travel to Kaduna by road.

YOU GO LIKE READ: Tips to Maintain a Good Relationship with Your Customers

Di Station Superintendent, Idu, Peter Osazuwa, yarn say dem bin get small network issues concerning di National Identification Number, no be their own server. Hin still talk say dem later rectified di problem.  Hin say dem used am for other train wey comot by 3pm today.”

This tori dey inside Punch…READ MORE

For more news: Four pipol to die by hanging – Ekiti High Court

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *