fbpx
April 24, 2024

Angel Smith disturbing post don make fans dey worry

Angel-Smith-disturbing-Post

Big Brother Naija star, Angel Smith don make fans dey worry as she tok say she want jump off a bridge enter river.

Di reality TV personality take to her Twitter page share di worrying tweet wey make fans start to offer encouraging words to her.

She bin lament of certain issues for her life wey don make everything tire her.

FOR MORE NEWS: Portable Don Breaks Record As hin Becomes Di First Nigerian Artiste Wey Hold Show Inside River

Di 23-year-old, wey no really tok about wetin di issues be or wetin she dey go through tok say she just wan to jump off bridge.

Angel Smith post don stir worried replies from netizens. Dem try give her advice and encouragement wey no go make her take such action.

“God, I’m so exhausted, I really just want to jump off a bridge.”

You fit go read  di full tori…READ MORE