fbpx
April 25, 2024

2023 elections: APC don suspend SGF Boss Mustapha

apc-suspend-sgf-boss-mustapha

Boss Mustapha, Secretary to di Government of di Federation, SGF, don collect letter wey suspend am from hin political party, di All Progressives Congress, APC.

Di SGF Boss Mustapha collect di letter wey suspend am from di APC for hin Gwadabawa Ward in Adamawa State.

Muazu Kabiri, an official of di party for di Ward yarn say Mustapha no contribute to di last general election.

FOR MORE NEWS: Ramadan: Dino Melaye dey pray for atonement for INEC, APC

Also, di SGF letter of suspension mention say hin lose hin polling unit to di Peoples Democratic Party, PDP, for both di presidential and di governorship polls.

However, di Adamawa State chapter of di APC don kick against di action, hin tok say di ward no get right to suspend Mustapha.

You fit go read di tori…READ MORE