fbpx
April 23, 2024

Buhari Order Arrest Of Killers for Zangon Kataf

arrest-killers-for-zangon-kataf

President Muhammadu Buhari on Thursday order di arrest of killers and hin condemn di return of terrorist attacks and murder of several innocent souls for Zangon Kataf Local Government Area of Kaduna State.

Di president Buhari, inside statement by hin media aide, Garba Shehu, demand for immediate arrest and punishment for di culprits and killers behind wetin hin describe as “shocking” development for Zangon Kataf.

FOR MORE NEWS: FG don pledge digital empowerment for women in business

According to di president, some pipo dey attack innocent citizens for di state and di security and law enforcement agencies must take serious action to put an end to di matter.

Also, hin tender hin deepest condolences to difamilies of di pipo wey kpai for di horrific attacks. He add say make dia soul rest in peace,”

You fit go see di full tori…READ MORE