fbpx
April 20, 2024

EPL: Arsenal don suffer fresh double injury blow ahead of Crystal Palace clash

arsenal-suffer-fresh-double-injury

Arsenal don suffer fresh double injury blow ahead of dia Premier League tie with Crystal Palace on Sunday.

Arsenal boss, Mikel Arteta, confirm di two injury blows for Arsenal following dia Europa League defeat against Sporting Lisbon on Thursday.

Arteta reveal say things no look good for both Takehiro Tomiyasu and William Saliba after dem replace dem during Arsenal Europa League round of 16 second-leg defeat to Sporting Lisbon at the Emirates Stadium.

FOR MORE NEWS: Plenty pipo fit don kpai as Shi’ite members clash with El-Rufai convoy for Kaduna

Also, as Arsenal lose 5-3 for penalty shootout against Sporting after a 1-1 draw, dem carry Tomiyasu and Saliba comot with injury.

Speaking after di game, Arteta yarn for hin post-match press conference say e dey clear say dem lose Tomi very early in the game and dem lose Saliba too.

In add say William bin get some discomfort and hin bin no fit carry on, na why dem take am off.”

You fit go read di full tori as Arsenal suffer fresh injury ahead of Crystal Palace clash…READ MORE