fbpx
April 19, 2024

ASUU, CONUA to FG: N470bn allocation no dey enough to solve Universities problems

0
ASUU-leader

Members of Academic Staff Union of Universities, ASUU, and di pipo of di Congress of University Academics, CONUA, don yarn say di allocation of N470 billion for next year budget by di Federal Government no dey enough to solve di problems wey dey confront public universities for di country.

According to di lecturers, wetin fit help them na collective bargaining, wey fit lead to agreement wey go dey implemented by di parties concerned.

FOR MORE NEWS: FG don express concerns over low rate of exam malpractice convictions

Di unions talk in reaction to di message of President Muhammadu Buhari to di recent convocation of di Obafemi Awolowo University, Ile Ife, Osun State, where he yarn say di amount dey included for next year budget and say e fit put an end to industrial actions in public universities.

Hin bin dey represented for di occasion by di Director of Academic Planning, National Universities Commission, NUC, Dr. Abiodun Saliu.

National Coordinator, CONUA, Dr.Niyi Sunmonu, yarn say even if dem release that kain amount, e no go reach anything.

You fit go read di full tori…READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *