fbpx
April 19, 2024

ASUU dey protest as FG withhold union dues

ASUU-Withholding-union-salaries

Di check-off dues wey di Federal Government deduct from di November 2022 salaries of university lecturers neva dey remitted into di account of di Academic Staff Union of Universities ASUU.

Check-off due na di money wey dey deducted from employee pay for membership of a union or an organisation wey represents workers for a particular industry.

FOR MORE NEWS: Iran go accept more Afghan female students

Di chairman of di Federal University of Technology, Minna chapter of ASUU, Prof Gbolahan Bolarin, confirm say di government fail to remit di check-off dues for November.

Bolarin yarn say despite di pro-rata salaries wey dem pay for di month of November, di pipo wey get dia pay slips notive say check-off dues and cooperative dues dey deducted, but di issue now be say di account of ASUU no recieve any credit alert.

You fit go read di full tori…READ MORE