fbpx
April 25, 2024

Atiku Abubakar don give condition for Ayu resignation

0
Atiku-

Di People’s Democratic Party, PDP, presidential candidate, Atiku Abubakar, on Wednesday, give condition for di party’s National Chairman, Dr. Iyorchia Ayu resignation.  E Yarn say dem must do am according to the party constitution, rules, regulations and practice.

“Ayu must go through our constitution, rules, regulations, and our practice, if not, we no fit give di kind of leadership wey  Nigerians want.

“E dey possible, E dey achievable, we don do am before and we don start am again.”

Atiku Abubakar announce this matter for di PDP Southwest stakeholders meeting wey dem dey hold for di popular Theophilus Ogunlesi Hall, University Teaching Hospital, UCH, Ibadan.

Hin bin dey reacti to di decision of the region, wey call for di resignation of Ayu for di meeting.

Atiku, kon, advise PDP members make dem no allow di issue stop dem from working hard to win di next general elections.

Di tori plenty for VANGUARD, you fit CLICK HERE go read more.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *