fbpx
April 23, 2024

Blac Chyna don become owner of new hair factory for Asia

blac-chyna-hair-factory-for-asia

American model and reality tv star, Blac Chyna don become di latest luxury hair factory owner and she don open company for Asia.

As Blac take on a new journey, she break di juicy news to her social media followers, as she wan start di new business.

Di singer dey clean out her tattoos, and she dey comot di botox and fillers. Blac, wwey want  make pipo dey call her Angela White even go as far to get baptized and to give her life to Christ.

Cyna announce say her new hair factory for Asia no be just to make money, but also to empower women.

FOR MORE NEWS: “I Am a Baboon, Living in The Zoo” Portable Cry Out in Fear as Police Officers Storm Hin Bar to Arrest Am

She yarn say she dey change her life so dat God go fit use her. Also, she yarn say God dey give her di vision to help others on my journey as well. In addition, she yarn say di @hearts.pure.Brand no dey all about her. She wan  empower and bring other women and inspiring entrepreneurs apart of her team.

You fit go read di tori…READ MORE