fbpx
April 25, 2024

Female student allegedly slump after she score 7/70 for CBT exam

cbt-exam-student-collapse

According to report, one student collapse after she find out say her CBT exam score na 7/70.

For inside video wey don circulate online, some pipo quickly rush di unconscious university student go clinic.

When she learn say she receive pitiful 7 out of 70 for evam wey she do,  she lose consciousness.

 

FOR MORE NEWS: Fan advise Chinenye Eucharia over appearance inside new photos

 

Her colleagues, wey bin dey dressed in departmental uniforms, gather around while some supportive ones transport diunconscious student go clinic for treatment inside di viral video.

You fit go read di tori CBT exam student collapse…READ MORE