fbpx
April 20, 2024

OBO, your wife don too lose weight – Rare video of Davido and chioma for house stir concern

davido-video-spark-anger

A rare video of Davido Adeleke and hin wife, Chioma Adeleke, don spark anger on top social media.

Di adorable video show di couple as dem sit down on top chair dey gist with dem sef while Abisoye, wey be TikTok user post di footage online.

Inside di video, Davido, wey sit down near hin lover, stretch out hin legs to play with dog wey near dem.

 

FOR MORE NEWS: Yvonne Jegede don tok on claim of Secret Wedding to Regina Daniel Husband, Ned Nwoko

 

Abisoye post di video on top TikTok to promote hin new song, “Ni Nigeria Yi o.”

“Chef Chi and OBO don endorse am, Ni Nigeria Yi o”

Di video don make tongues dey wag on top social media as netizens share dia thoughts about di couple.

In reaction to di clip, fans express worry over Chioma stature as dem insist say she lose weight.

You fit go read di tori as Davido video spark anger…READ MORE