fbpx
March 28, 2024

Man City goalkeeper, Ederson don reveal Ancelotti next job

ederson-reveal-say-ancelotti-go-take-over-Brazil-national team.

Manchester City goalkeeper, Ederson don claim say “big possibility” dey wey show say di Real Madrid manager Carlo Ancelotti go take over di Brazil national team.

Also, Ederson admit say hin want make di LaLiga champions dey eliminated from di Champions League, so dat Ancelotti fit come di Selecao “as quickly as possible.”

Ancelotti dey under contract for Madrid until di end of next season.

E neva too tey wey dem force di Brazil league to deny say e reach deal with di 63-year-old Italian.

FOR MORE NEWS: Odumeje declare Nigerian leaders failure, condemn attack on Igbos for Lagos

However, Brazil national team players dey confident say Ancelotti fit be dia next coach.

“I was discussing this with Casemiro, Vinicius Junior, [Eder] Militão.

“There is a big possibility that he comes,” Ederson tok dis one for press conference on Tuesday.

Di South Americans neva dey without head coach since Tite’s six-and-a-half-year tenure end after dem dey eliminated for di quarterfinals of di World Cup in December.

You fit go read di tori...READ MORE