fbpx
April 20, 2024

EPL: FA Charge Ronaldo Over Phone matter

0
Ronaldo-charged

Manchester United Portuguese star Cristiano Ronaldo don dey criticized with Football Association charge after dem see am dey snatch mobile phone comot for the hands of one young Everton fan for Goodison Park last season.

One video clip captured Ronaldo was hin knack the phone for ground scatter am as hin bin dey go down the tunnel for Goodison on April 9, 2022, after Everton don beat United 1-0.

YOU STILL FIT ENJOY: My aim na to play till I be 40, na Thiago Silva yarn his one for hin 38th birthday

Dem give Ronaldo conditional caution by Merseyside Police after he follow the officer talk about the incident but hin dey charged by the English game governing body.

You fit CLICK HERE read more.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *