fbpx
April 25, 2024

FG don relax COVID-19 travel protocol

0
COVID-19 travel protocol

Di Federal Government don relax travel protocols for air passengers and other stakeholders as COVID-19 cases don reduce.

Di Minister of Aviation Sen. Hadi Sirika announce am for hin official Twitter handle @hadisirika on Monday.

Di Nigerian Civil Aviation Authority (NCAA) for onside letter with date 12th December 2022 give complete details of di revised travel protocol.

Na Director-General of NCAA , Captain Musa Nuhu na hin sign di letter, and dem address am to all aviation service providers.

YOU GO LIKE READ: Online Marketing Guides for Pharmacists

“The Presidential Steering Committee on COVID-19 (PSC) don revise di COVID-19/ Public Health guidelines.

For domestic operations,  dem yarn say e no dey mandatory to wear facemasks inside airport terminal buildings. But dem recommend alcohol-based hand sanitizers.

This tori dey inside TheNation…READ MORE

For more news: Add VAT to Exclusive List Make Una Dave Nigerian economy – El-Rufai Advise National Assembly

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *