fbpx
April 25, 2024

Gbajabiamila – Media must ensure say democracy survive for Nigeria.

0
Gbajabiamila- 8C4D9CA1-B348-459B-B2F4-EFF1A0B2A477-e1652173731623.

Speaker of the House of Representatives, Hon. Femi Gbajabiamila on Saturday, tok say the survival of Nigerian democracy dey with the media wey need to  provoke public address and then hold the leaders to account.

Gbajabiamila bin follow dem tok for one capacity building workshop. Dem tok about how dem go make people get more knowledge about Legislative Through Critical Reporting”, wey go dey organized by the media unit of hin office wey Special Adviser on Media and Publicity dey lead

YOU FIT LIKE TO READ THIS ONE: Tips to Maintain a Good Relationship with Your Customers

He say: “The role of the press for democracy dey multi-faceted. Dem need to inform the public and teach them about the law and government, politics and governance. Dem go record history as e dey happen and maintain the national memory as guide and warning for the future.

You fit CLICK HERE go read more.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *