fbpx
April 20, 2024

Pipo need to tell Buhari say hin fail woefully — Governor Ortom

governor-ortom-call-out-buhari

Governor Samuel Ortom of Benue State again don call out President Muhammadu Buhari for failing to deliver on some of di promises wey hin make during hin campaigns.

As hin dey tok for di commissioning of di headquarters of Benue State Community Volunteer Guards, BSCVGs, for Makurdi, Ortom accuse President Buhari of putting Nigeria into so much suffering and hin wipe some of the gains wey Goodluck Jonathan administration bin record.

He yarn say hin bin serve under di former President Goodluck Jonathan administration and dem see how Nigeria flourish under di administration. And that time, di goods and services nohigh as e dey now.

 

FOR MORE NEWS: Presidency: S-Court clear way for Tinubu swearing-in

 

Also, exchange rate dat now better pass as e dey today. In addition, hin tell Nigerians make dem do simple comparison and dem go see how bad everything be nder dis government and how Nigeria don go backwards by di Buhari government.

Hin yarn say for di history of Nigeria we neva experience dis kain of bad governance for di kontri.

You fit go read di tori as Governor Ortom call out Buhari…READ MORE