fbpx
March 19, 2024

Harvard alumnus dey advise incoming govt on economic growth

harvard-alumnus-advise-to-incoming-government-on-economic-growth

A former Chairman of di Federal Inland Revenue Service, Ms Ifueko Okauru, don advise di incoming government make dem focus on policies wey go bring collective economic growth.

She advise di incoming government on economic growth say make dem create an enabling environment wey go encourage di private sector to grow, and wey go  also help reduce unemployment.

Okauru tok dis one during di Harvard Kennedy School Alumni Association of Nigeria dinner, where di association host 64 students from 24 countries for di Africa Policy trek.

FOR MORE NEWS: Currency in circulation now N982bn in February from N3.29tn – CBN

Also, Nigeria for di first time, host di ‘Harvard trek’ wey serve as opportunity for students wey dia backgrounds dey in public policy and government administration. Dis na so dat dem go fit interact, learn and understand policies for countries wey dem visit.

In addition, she yarn say di Harvard Kennedy School na public policy, government intervention part of di Harvard University. Also,  di thing wey e dey do, na to help to build those pipo wey go return back to dia various Kontries and influence public policy and drive government in a manner wey go position Kontries for higher level.”

You fit go read di tori…READ MORE