fbpx
April 25, 2024

I dey kampe, Presidency no be 100 Yard Race or Wrestling – Tinubu

0

APC presidential Asiwaju Bola Ahmed Tinubu don reply people wey dey talk different things concerning Tinubu health matter say him no dey fit to rule Nigeria if he win 2023 presidential election.

According to Baba Tinubu, him don yarn say he dey more than fit to do the job, if Nigerians carry the Presidency give am for February 2023 general election.

The former Lagos State governor Bola Ahmed yarn say, I’m just dey laugh on top wetin some bad belle people dey talk concerning his health status. Tinubu say, him no dey run 100 yard race or 500 huddle race and no be say him get plan to fight wrestling, wetin him dey run for Presidency and Presidency is a game of the brain and for that area, I’m smarter than many of my accusers.

You go like read: 6 Business Ideas in Nigeria to Start with Little Capital

He promise say him go give governance 100 per cent commitment if Naija people carry the Presidency give am.

Nah wetin APC Presidential candidate Bola Ahmed Tinubu talk inside one dinner organized in his honour by the Kano Business Community Council during the talk make I talk session with the member of the Tijjaniyyah sect.

The full tori full grand inside the nation new paper…click here sama everytin where Bola Ahmed tinubu talk READ MORE

For other news: Tinubu donate N100m give flood victims for Kano

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *