fbpx
April 24, 2024

I no fit move my legs, I dey bedridden – Rapper Ikechuckwu don open up to Daddy Freeze

Ikechukwu-Instagram-live-with-Daddy-Freeze

Nigerian rapper and actor, Ikechukwu Onunaku, don publicly open up about hin current health status.

Di rapper reveal during Instagram Live session with media personality, Daddy Freeze, about hin unfortunate health condition.

Ikechukwu reveal say hin right side dey paralyzed, and hin don dey bed for a long time. He add say hin dey use clutches too.

Ikechukwu tok say hin bin no dey pleased with di treatment wey dem give am for  Nigeria, na why he decide to leave di country for better health care.

FOR MORE NEWS: Angel Smith disturbing post don make fans dey worry

Na wetin hin yarn for Instagram live be this;

“Baba, if you see me, I’ll be the same person you knew before, the guy who does backflips left and right. To waka dey pain me. I no fit waka.

“I pulled it on the 17th in the morning, and instead of calming down, I went to a show I was booked for; the following day, I couldn’t get out of bed. After two more days of dealing with the pain, I had to rush to Evercare Hospital around 3 a.m.

They put drips in both of my hands with painkillers, which only lasted a little bit, and I no won risk my life with Nigerian healthcare again, so I just got a ticket straight to Yankee.”

You go like go rad di full tori…READ MORE