fbpx
April 25, 2024

JAMB Registrar dey find Review Of Civil Service Laws

0
JAMB-retirees

Oloyede make di call for Bwari, Abuja for di ceremony wey dem hold in honour of 24 staff of di board wey don attain di compulsory retirement age of 35 years of service.

Di JAMB boss describe di retirement ceremony as joyous event because di staff dey retire without any wahala when e get some pipo wey start with them but bin no fit finish.

YOU GO LIKE READ: 9 Tips to Stay Productive at All Times

Hin advise di retirees make dem dey thankful to God for excellent services to di country and di grace to peacefully retire.

Hin announce say six directors bin dey among di retirees and, Dr Yusuf Lawal, wey be di former Director of Test Administration for JAMB, bin transfer hin services to di University of Abuja.

Go see more of this tori inside DailYTrust…READ MORE

For more news: FG don unveil new curriculum for Nigerian universities

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *