fbpx
March 29, 2024

Japan don win World Pastry Cup

japan-don-win-world-pastry-cup

Japan score dia third win on Saturday for di  World Pastry Cup.Dem accompany France and Italy comot for Sirha, di plum event for catering and hotel professionals.

Di Japanese add to dia victories for year 1989 and 2007 as dem come through for a two-day contest near Lyon against 17 teams from around di globe. Different pipo like chocolate maker, asugar expert and a master ice cream maker for ddey di contest.

Feted French pastry chef and chocolatier Pierre Herme salute di winning entrants for dia “attention to detail, perseverance, commitment” as dem produce dessert on the theme of wind and lightness at Chassieu, outside Lyon in eastern France.

FOR MORE NEWS: China don report nearly 13,000 Covid-related deaths for hospitals

Herme yarn say di level of competition dey rise with every edition, just as dem see the current win one with close results.

Yann Brys, for di French runners-up, tok say hin dey disappointed.

Hin tok say no be di result wey dem want be that. But, e better than nothing.

Canada sef win special eco-friendly prize  .

As Japan don win World Pastry Cup, all of dem dey happy.

You fit go read di full tori…READ MORE