fbpx
April 20, 2024

Man U: Hijack Bellingham before Man City,Liverpool go show face – Rooney

0

Former Manchester United player Wayne Rooney,don beg hin former club to sign Jude Bellingham from Borussia Dortmund .

Rooney,tok say Bellingham ma di hottest youngster for di world.

U FIT ALSO READ England 2022 World Cup squad: Who Gareth Southgate go carry go Qatar?

Hin tok say Manchester United need to sign di England midfielder ahead of Liverpool and Manchester City.

Man United previously don try to sign Bellingham from Birmingham City back in 2020,but di 19-year-old tok say na Dortmund na hin dey hin mind.

Bellingham don establish himself as one of di best young midfielders and recently hin dey among England squad for this year’s FIFA World Cup wen go happun for Qatar.

He has been linked with Man United, Liverpool, City, Real Madrid and others in the past.

Tori pipol ask rooney say seh make Man U target Bellingham for next summer,

Rooney reply dem say“hin hope before Liverpool or Man City go hijack am.
But i sure say United dey look at that as well,becos Bellingham na one of di player wen Man U need right now

To read di full tori CLICKHERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *