fbpx
April 23, 2024

Fuel crisis: Marketers confirm petrol price hike to over N500 per litre

marketers-confirm-pump-price

Oil marketers, on Wednesday, confirm di hike in di pump price of Premium Motor Spirit wey dey known as petrol to over N500 per litre depending on di location wey person buy am.

One document wey allegedly come from di Nigerian National Petroleum Company Limited, according to marketers, wey contain figures wey dem describe as di“Current NNPC Pump Price”, and “New Pump Price Per May 31, 2023,” of petrol, showe say di latest cost of PMS for different states and di Federal Capital Territory.

 

FOR MORE NEWS: “I’m going back to Brazil” – Tiwa Savage lament over hike in fuel price

 

Figures inside di document show say while di cost of petrol for Borno State dey for N557 per litre, di prices for Lagos, Abuja, Enugu and Ekiti dey for N488 per litre, N537 per litre, N520 per litre, and N500 per litre respectively.

Although officials of NNPCL and di Nigerian Midstream and Downstream Petroleum Regulatory Authority neva tok anything about di document.

You fit go read di tori as marketers confirm pump price…READ MORE