fbpx
April 24, 2024

Gospel singers, Mercy Chinwo and Minister GUC don unfollow dia sef for Instagram

mercy-chinwo-unfollow-minister-guc

Popular Nigerian gospel singers, Mercy Chinwo and Minister GUC, don unfollow dia sef on Instagram.

A check on dia individual Instagram pages this afternoon (March 28) show say di pair Mercy Chinwo and Minister GUC, wey bin follow dia sef for di platform before don unfollow dia sef now. Also, dis matter don cause stir among dia fans and followers.

Even as plenty pipo dey wonder wetin for don lead to dis fallout, e  dey important make person know say to unfollow person for social media no necessarily mean say matter dey ground.

FOR MORE NEWS: Blac Chyna don become owner of new hair factory for Asia

However, viral reports claim say di pair wey dey known for dia soul-stirring music, bin get issues and na wetin make dem go dia seperate ways over undisclosed issues.

For recent weeks, Minister GUC don  share different posts about ingrates, which some people believe say di shades dey aim at Mercy Chinwo.

You fit go read di tori…READ MORE