Di minister yarn say di salary increment dey important in view of di current economic reality of di country.  However, hin add say di President, Major General Muhammadu Buhari (retd.), neva approve di percentage wey dem use for di increment.

You fit go read di tori…READ MORE