fbpx
April 25, 2024

Nobody go fit beat APC for Lagos – Tinubu

0
Bola-Ahmed-Tinubu-in Lagos

All Progressives Congress (APC) presidential candidate Asiwaju Bola Tinubu yesterday yarn say nobody go fit beat di ruling party for Lagos.

He advise di pipo wey dey faithful to di party and Lagosians make dem hold the tempo of mobilization for next year poll and di reputation of di state as  progressive hub.

Tinubu, wey enter di Lagos State APC secretariat for Acme Road, Ogba, Ikeja, show as hin dey happy say hin meet di political family stronger than how hin leave am.

YOU GO LIKE READ: 6 Business Ideas in Nigeria to Start with Little Capital

Hin pass di vote of confidence for Governor Babjide Sanwo-Olu and party officials wey don hold am well even as hin no dey, especially for di historic presidential primary.

Na inside TheNations this tori dey and you fit go read di remaining gist there…READ MORE

For more News: Dangote, Elumelu, Jim Ovia gather join as Tinubu present Economic Blueprint

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *