fbpx
April 25, 2024

Subsidy removal: FG dey broke, Tinubu go roll out incentives to reduce effect – Onanuga

onanuga-yarn-say-fg-dey-broke

Bayo Onanuga, a former spokesman to President Bola Tinubu, don declare say di Nigerian Government,FG dey broke.”

Onanuga tok dis tori as hin stress say subsidy on fuel no dey sustainable again.

To dis end, Onanuga advise Nigerian workers make dem support Tinubu as hin develops incentives to cushion di effect of fuel subsidy removal.

 

FOR MORE NEWS: BREAKING: Tinubu don appoint Gbajabiamila as Chief of Staff, Akume, SGF

 

Inside tweet, Onanuga write: “Subsidy of fuel is no longer unsustainable as the FG is virtually broke.

“Apart from its N77 trillion debt, it also owes the NNPC Limited about N2.4 trillion for past subsidies.

 

You fit go read di tori as Onanuga yarn say FG dey broke…READ MORE