Atiku’s camp don ready to settle with Wike and others over 2023 Presidency.
Di camp of di Peoples Democratic Party, PDP, presidential candidate, Atiku Abubakar,don come out tell everybody say di crisis within...
Di camp of di Peoples Democratic Party, PDP, presidential candidate, Atiku Abubakar,don come out tell everybody say di crisis within...
DiAll Progressives Congress (APC) yarn say North go repay dia presidential candidate, Bola Tinubu because hin support President Muhammadu Buhari....
Naira don reverse by 20.8 per cent to 720/dollar for di parallel market. Di development come two weeks after di...
Senator Ali Ndume (APC-Borno South) don advice di Federal Government to slash di salaries of the National Assembly members by...
Nigerian musician, Divine ‘Rema’ Ikubor, make fear catch hin fans for UK after hin ‘collapse’ on top stage when hin...
Di vice presidential candidate of di All Progressives Congress (APC), Senator Kashim Shettima don clear Nigerians to prepare for tough...
One anonymous character called radio station share di kain thing wey she don dey do after dem confirm her HIV...
Instagram skit maker and content creator, Amarachi Amusi aka Ashmusy don claim say she dey spend at least N2million everyday. She make this...
Anambra state Governor Chukwuma Soludo dey beg indigenes and residents from other states wen get properties for Anambra to con...
Di United States don come out tok say na over 100,000 Russian soldiers don kpai for Ukraine war wen bi...
Some suspected hoodlums don set fire for office of Independent National Electoral Commission (INEC) for Iyana Mortuary, Abeokuta, inside Ogun...
Di non-governmental organisation, Hope Hossana Foundation, dey collaborate with di DG-Integrated Energy services, to train 10,000 youths for di Federal...
Di Depots and Petroleum Products’ Marketers Association of Nigeria don talk say unauthorised fees and levies, and di inability to...
Rapper, movies and TV shows producer, Curtis James Jackson III wey pipo know as 50 Cent don announce plans to...
OUTRAGE na di word wey we fit use describe this one as yesterday plenty supporters of Peoples Democratic Party, PDP,...
Di Peoples Democratic Party PDP inside Delta State on Wednesday clear Deputy President, Senator Ovie Omo-Agege,"of All Progressives Congress APC...
Di General Superintendent of Deeper Christian Life Ministry, Pastor William Kumuyi don advise Christians to reduce di rate wen dem...
Di National Council for Women Societies don tell di National Assembly to review di proposed 2023 budget, adding that di...
Di Zamfara chapter of the All Progressives Congress (APC) tok say dia presidential candidate, Asiwaju Bola Tinubu na him bi...
Kenya Airline pilots start dia work again on Wednesday after court order them make dey end dia days-long strike, wey...