fbpx
April 26, 2024

Phyna call out hotel as she claim say dem thief her dollars

phyna-call-out-asaba-hotel

Di reality star link up with actress and producer Destiny Etiko a few days ago, wey cause netizen to drag her over her sense of fashion.

In other news, e dey reveal say she meet up with Etiko to shoot one upcoming movie, titled ‘Unholy Stain.’ Dis matter come out after some BTS photos and videos of Etiko, James Brown, and Phyna from di movie set appear online.

FOR MORE NEWS: Buhari Order Arrest Of Killers for Zangon Kataf

As di matter be, Phyna take to her Twitter page today to claim say di room service thief her dollars from her bag for di Asaba hotel where she lodged in.

“About leaving and arranging my bags I realized some dollars had been stolen inside my bag by room service Abi wetin dem dey call them,” Na wetin she write be that.

You fit go read more of di tori…READ MORE