fbpx
April 19, 2024

“I Am a Baboon, Living in The Zoo” Portable Cry Out in Fear as Police Officers Storm Hin Bar to Arrest Am

portable-cry-out-in-fear

Fast rising street performer Habeeb Okikiola, also known as Portable, cry out in fear when some Nigerian police officials raid hin bar to take am into custody.

As Portable Cry Out in Fear, hin take to hin Instagram live to capture di embarrassing moment when di police officers walk into di office.

For inside di footage, Portable dey shout as hin demand to know why di police wan arrest him.

FOR MORE NEWS: Adekunle show off multi-million house wey hin buy for hin mama on her 60th birthday

Di controversial singer use hin celebrity status and di fact say hin don work for APC as bait for hin arrest.

“I am a celebrity and I work for APC, you don’t have any right to enter into my office and tell me that I am under arrest,” Na wetin hin just dey shout.

Di singer bin claim for di video say na Yahoo boy order hin arrest, though hin no reveal why.

You fit go readdi tori…READ MORE