fbpx
March 29, 2024

Real Madrid flog Celtic 3-0 for dia domot

0

Na person wey no fit fight dey talk say na because say I no dey house. Real Madrid don show Celtic say whether dem dey house abi na away, dem ready flog Celtic bombom like small pikin anywhere, any day.

Upon the wey Celtic fans shakara Real Madrid when the match start, and how Karim Benzema take carry injury, dem still teach Celtic lesson wey the club no go forget as dem win the home side 3-0

For Real Madrid side, as Karim Benzema carry injury 30-minute wey the match starts so, everybody go think say Celtic problem do finish but RealMadrid players carry Benzima matter put for one side first, kon face Celtic like say na Champions league final.

9 Soft Skills Every Employee Needs in 2022

Celtic too be show say na home dem dey, create many chances but as dem try reach, Real Madrid fire boy Vinicius Junior and Luka Modric, with Eden Hazard carry three goal throw inside Celtic net.

Full tori dey inside punch carry chair sit don flex the news  READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *