fbpx
April 18, 2024

Reason why Tinubu and Atiku no show for debate

0

Di All Progressives Congress Campaign Council on Sunday night give reasons why, Bola Tinubu,no show face for di presidential debate on Arise TV

U FIT ALSO READ I no be Ayade boy – Cross River lawmaker

Bayo Onanuga,wen bi director on media matter yarn tori pipol say di debate clash with Tinubu’s  meeting with agro-farmers for Minna, Niger State capital.

Atiku Abubakar,self no show face for di debate but was represented by Governor Ifeanyi Okowa of Delta State.

During di debate report tok say Atiku tok say him dey on his way from Morocco,

Hin tok say fuel finish inside di plane wen him enrer so dem wan branch filling station to buy fuel

The debate,wen sele live on Arise Television, for Abuja

 

To read di full tori CLICKHERE

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *