fbpx
April 25, 2024

Reps dey tackle ASUU president over claim on Gbajabiamila

ASUU-President-Prof-Emmanuel-Osodeke1-

Di House of Representatives yesterday accuse  Academic Staff Union of Universities (ASUU) President Emmanuel Osedeke. Hin accuse am say hin mislead di public on di intervention of Speaker Femi Gbajabiamila for di union faceoff with di Federal Government.

Dem tok  say Osedeke approach to negotiations and hin penchant for political brinkmanship na di main reasons why ASUU strike continue for eight months.

Di House bin dey react to di statement wey dey credited to Osodeke, say Gbajabiamila deceive di union to call off dia strike with promise say di government go pay di salaries of university teachers wey dem dey hold without delay.

But di House, for statement by di spokesman, Benjamin Kalu, tok say e dey unfortunate as Osodeke decide to use cheap blackmail and immoral propaganda to take get public sympathy.

You go like go read di remaining tori…READ MORE