fbpx
April 23, 2024

Tinubu men dey plan Obi fall for South-West

0
Tinubu-and-Obi.

The camp of the All Progressives Congress presidential candidate, Asiwaju Bola Tinubu, yarn say sleep no comot for their eyes sleep even as the popularity of Labour Party presidential candidate, Peter Obi dey grow. But, the APC campaign team yarn say dem don get plan to stop the ‘Obidient’ movement ahead of the 2023 general elections.

YOU STILL FIT ENJOY: 2023; Na my turn to shine, Tinubu yan El-Rufai

One APC chieftain, wey be one of Tinubu strategists, as hin dey follow Sunday PUNCH talk about the condition of anonymity, hin still talk say two things go dey part of the electoral campaigns: issues and sentiments. Hin talk say voter apathy dey for South-West and if at all increase go dey (in voters’ turnout) for the South-West now, e go be pro-Asiwaju because the Igbo people dey waka for our authority inside our zone.

You fit CLICK HERE enter Punch go read more of this tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *