fbpx
March 28, 2024

“Try mingle with better lawyers wey know Law” – Portable dey brag

try-mingle-with-better-lawyers-Portable-dey-brag

Controversial Nigerian singer Habeeb Okikiola, wey dey known as Portable, don release hot take after hin meet all of hin bail conditions, hin say make pipo try mingle with better lawyers.

You go remember say hin bin dey arraigned for court on a five-count charge of assault and stealing after hin spend three days for jail.

Also, court grant Portable a bail of N300,000 following di di proceedings.

FOR MORE NEWS: Mixed reaction as Billionaire Otedola kiss hin mama as she clock 91

Portable, on the other hand, advise Nigerians from di comfort of hin Parlour after hin battalion of Lawyers perfect hin bail condition and after dem bail  am out of prison in 2 seconds for recent video.

In addition, portable advise Nigerians for di video make dem try mingle with better lawyers wey know di law, and say na just di beginning.

Portable boast about his supernatural grace after Police release am from jail for another video.

You fit go read di full tori…READ MORE