fbpx
April 25, 2024

UK-based Nigerian lady don kpai 4 months to completion of nursing degree

uk-based-student-don-kpai

One UK-based Nigerian Nursing student don kpai four months before she go get her university degree.

Di information bin first come out from Twitter by one user wey dey identified as Habdulakeem Bhadmus.

According to reports, Winifred Chioma George, kpai on May 21, 2023.

Di lady bin get four months wey remain to complete her nursing degree for di University of Hertfordshire when she kpai.

According to Badmus wey share di experience, to migrate overseas dey accompanied with di worry say you fit no see your family again.

 

FOR MORE NEWS: Adeniyi Johnson and wife, Seyi Edun celebrate dia twins as dem turn 3 months on children’s day

 

He write;

“One of my biggest fears about migrating is the possibility of not seeing some friends & family ever again. Sadly, Winifred Chioma George, a Nigerian Nursing Student who was only 16weeks away from completing her nursing degree at the University of Hertfordshire died May 21 2023 💔

You fit go read di tori see di tori as UK-based student don kpai…READ MORE