fbpx
April 25, 2024

BREAKING: UK Don Change Eligibility Criteria for Teachers’ Recruitment; Nigeria, Ghana, and Others dey Affected

uk-eligibility-criteria-for-teachers-don-change

Di United Kingdom UK Department for Education don update dia document, this update specify di eligibility criteria for non-UK nationals wey dey interested in acquiring di Qualified TeacherS Status (QTS). E go also allow dem  find teaching jobs across di country. Dem drop di update a few days to di opening of di portal, just as dem announce earlier.

Remember say di United Kingdom government citizens fit apply for qualified teacher status through di Teaching Regulation Agency from February 2023.

Based on this, subjects like mathematics, sciences and some languages na di only available subjects wey dey qualified for di teaching for UK programme.

FOR MORE NEWS: New Naira Notes: Na Saboteurs dey responsible for shortage – Experts

Part of di initial notice tok say From February 1, 2023, teachers wey qualified for di following nine countries wey dey listed, go fit apply to di QTR through di TRA. In addition, di change dey part of di launch of new service. Teachers from all eligible countries go need to show ay dem meet a consistent set of eligibility criteria for di award of di QTS, over time, this route go dey opened to qualified teachers from every country outside di UK.

However, di updated version now state say di offer no go dey opened to all subjects. According to di notice on di government portal, subject of eligibility go dey for some countries. Nigeria falls into this category of countries were subjects dey restricted.

You fit go read di full tori…READ MORE