fbpx
April 25, 2024

UK don vow to sanction election violence perpetrators

uk-vow-to-sanction-perpetrators

Di UK government don announce say dem don collect relevant data on pipo wey instigate or participate for di election-related violence during di recently concluded 2023 elections for Nigeria. Also, UK don vow say dem go sanction perpetrators.

Also, di British High Commission on March 22, 2023, reveal say dem plan to take appropriate measures against those pipo.

Di statement wey Andrew Mitchell MP release, di UK Minister of State for Development and Africa, declare say sanctions, such as banning people from receiving UK visas or imposing human rights sanctions, fit dey imposed.

FOR MORE NEWS: “He didn’t deserve that” – Messi criticize Barcelona over Ronaldinho treatment

We can confirm that we are collating relevant information, with a view to taking action against some individuals.

According to di statement, dem yarn say dem witness and receive credible reports from other observer missions and civil society organizations of vote buying and voter intimidation, di destruction and hijacking of election materials and di general disruption of di process for plenty states including Lagos, Enugu and Rivers.

In addition, dem tok say dem observe incidents of harassment of journalists. Freedom of speech and a free press dey important for healthy democracy, and journalists must dey able to go about dia work without being threatened.” Na wetin di UK government tok be dat.