fbpx
April 19, 2024

US first execution of a transgender person

US-first-execution-of-a transgender-person

One transgender woman wey dey convicted of murder kpai late Tuesday January 3, for di first execution for di United States, officials na hin yarn this one.

According to statement from di State prison department, Amber McLaughlin, 49, bin dey pronounced dead shortly before 7 p.m. local time for di Diagnostic and Correctional Center inside di town of Bonne Terre, Missouri.

Local news station Fox2now report say McLaughlin die by lethal injection.

McLaughlin na di first transgender person of either sex wey go dey executed for di  country and di first person wey die by capital punishment this year for America.

FOR MORE NEWS: Iran go accept more Afghan female students

Dem convict her because she murder her former girlfriend for 2003 for suburb of St. Louis, before she transition.

McLaughlin stalk di victim to di point where di ex-partner go find restraining order.

On di day of di killing, McLaughlin bin wait for di woman— named Beverly Guenther as she comot go work.

You fit go read di full tori…READ MORE