fbpx
April 25, 2024

Na Wetin I go do be this if dem elect me as President — Peter Obi

0
Peter-Obi-

Mr Obi wey dey United States of America like this so, for the continuation of hin international consultations with the Diasporas, don give clear mental picture of what wetin hin government go do for all the critical areas, including hin top three priorities, if hin dey elected to office.

How to Manage Your Spending: Tips to Keep Your Budget in Check

Labour Party (LP) Presidential Candidate, Peter Obi don reveal hin plans on insecurity, oil theft, and economy, corruption  if dem elect am as President of Nigeria for 2023.

E get some questions wey dem ask am and for the report wey we get, e be like say hin answer those questions well well and na the answers wey hin give na hin e take express how hin go handle Naija once hin enter office.

The question and answer bereke for ground. CLICK HERE go see hoe Obi wan take make Naija better.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *