fbpx
April 19, 2024

Why I always change my mind after I decide to leave my husband, Ned Nwoko – Regina Daniels don open up

why-i-always-change-my-mind-Regina-Daniels-don-open-up

Senator wife and actress, Regina Daniels, don reveal wetin make her stay for her marriage after she fight with her billionaire husband, Ned Nwoko.

According to Regina Daniels di mother of two, she dey always reassure herself to stay put for her marriage with Nwoko after she think of am as good man wey dey inside bad situation, and e dey try to come out of am.

Na wetin she write be dis;

“POV: AFTER HAVING A BIG FIGHT WITH MY HUSBAND AND I TRIED TO LEAVE. HE IS A GOOD MAN. HE IS JUST IN A BAD SITUATION AND HE’S TRYING TO GET OUT OF IT.”

FOR MORE NEWS: You’re the view!- Nigerian celebrities don react as Tems breaks silence on her drama causing outfit

Reacting to di video, @♠️Clara🦋 write: “Not me seeing this after parking my belongings but when I remember his styles in bed I’m not leaving again 😳😂.”

@Onuegbu Nancy comment: “Abeg no move an inch oo, we plenty wen dey for queue dey wait 😂😂.”

@Fonseca 97 say: “But these days she doesn’t put on her ring 💍.”

You fit go read di full tori…READ MORE