SUPREME COURT CONFIRM Dapo Abiodun Election
Supreme Court don confirm say Dapo Abiodun, wey be governor for Ogun State, im election dey stand gidigba. The people...
Supreme Court don confirm say Dapo Abiodun, wey be governor for Ogun State, im election dey stand gidigba. The people...
Aminu Ibrahim Malle don show face as di All Progressives Congress, APC, candidate for di upcoming bye-election for Jalingo-Yorro-Zing Federal...
Senate President Godswill Akpabio don yan say e go support President Bola Ahmed Tinubu Renewed Hope Agenda, and e don...
The All Progressives Congress (APC) don talk say dem no gree with Governor Siminalayi Fubara for di way wey im...
Coalition of Middle Belt Groups (CMBG) don yan say Nigeria dey waka go one-party state under President Bola Tinubu. Di...
Labour Party vice presidential candidate for di 2023 election, Yusuf Datti Baba-Ahmed, don yarn say di Supreme Court no confirm...
Di apex Igbo socio-cultural organization, Ohanaeze Ndigbo, don call on di 2023 Peoples Democratic Party, PDP, presidential candidate, Atiku Abubakar,...
Governor Ademola Adeleke don congratulate President Bola Tinubu on di confirmation of hin election by di Supreme Court, and hin...
Di Independent National Electoral Commission, INEC, don delete di names of Timipre Sylva and hin running mate, Joshua Maciver, of...
LAGOS — President Bola Tinubu and hin antagonists-Alhaji Atiku Abubakar, Mr Peter Obi and di Allied Peoples Movement, APM, go...
Di Labour Party don advise dia supporters across di kontri say make dem stock dia house with necessary items ahead...
Di Peoples Democratic Party PDP, don call for prayers for Nigeria as dem join di Muslim Umma to celebrate dis...
Shey you hear say di New Nigeria People Party, NNPP dey blame former presidential candidate of di party, Rabiu Kwankwaso...
Di presidential candidate of Labour Party (LP) for di last election, Peter Obi, don file appeal on 51 grounds for...
Di Peoples Democratic Party, PDP, Chairman for Okehi Local Government Area of Kogi State, Mr Adinoyi Aroke don resign from...
Di former Governor of Rivers State, Nyesom Wike don blast Mr Peter Obi for rejecting di presidential election tribunal judgement....
Wednesday judgement of di Presidential Election Petition Court no go mark di end of di controversies wey dey follow di...
Vice president, Kashim Shetima, Bauchi State governor, Bala Mohammed, Nasarawa State counterpart, Abdullahi Sule don enter di Presidential Election Petition...
Di National Executive Committee of di New Nigeria Peoples Party (NNPP) don expel Sen. Rabiu Kwankwaso, following hin allege refusal...
Di National/State Assembly Election Petitions Tribunal wey dey Benin don support di victory of Sen. Adams Oshiomhole for di Feb....