Tribunal don grant Bauchi APC guber candidate leave to inspect election materials
Di Bauchi State Governorship, National and State House of Assembly Elections Petition Tribunal, wey dey for Bauchi, on Thursday, grant...
Di Bauchi State Governorship, National and State House of Assembly Elections Petition Tribunal, wey dey for Bauchi, on Thursday, grant...
Governor Okezie Ikpeazu of Abia State don tok say hin give warning to di Peoples Democratic Party, PDP, about di...
Federal Government reveal say court cases wey dey challenge di outcome of di presidential election, no go stop handing over...
Di Labour Party candidate for di just concluded gubernatorial elections for Lagos State, Gbadebo Rhodes-Vivour claim say di immediate past...
Di Secretary to di Government of di Federation, SGF, Boss Mustapha don assure Nigerians say President Muhammadu Buhari no go...
Bode George, a former Deputy National Chairman of Peoples Democratic Party, PDP, on Monday drop hint on di possibility of...
Di Peoples Democratic Party PDP, for di homestate of di National Chairman, Iyorchia Ayu on Monday deny di letter of...
Di National Chairman of di Peoples Democratic Party, PDP, Iyorchia Ayu don dey suspended from di PDP party. Na di...
Di Labour Party, LP, don set to challenge di victory of Governor Babajide Sanwo-Olu of APC for di March 18...
Di appellate court wey dey for Abuja don reinstate Mr Ademola Adeleke as the governor of Osun State. Remember say di...
Di Lagos governorship candidate of di Labour Party (LP), Gbadebo Rhodes-Vivour GRV congratulate Alex Otti on hin victory and hin...
Di 2023 Peoples Democratic Party, PDP, presidential candidate, Atiku Abubakar don rubbish di reconciliation call by di President-Elect, Bola Tinubu....
A 3-man panel of di Appeal Court today, Friday, go deliver judgment for di legal battle between Osun State Governor,...
Di Minister of State for Labour and Employment, Festus Keyamo don declare say di President-elect, Bola Tinubu dey hale and...
Boss Mustapha, Secretary to di Government of di Federation, SGF, don collect letter wey suspend am from hin political party,...
Senator Dino Melaye, one of di spokespersons for Atiku Abubakar, di presidential candidate of di Peoples Democratic Party, PDP, don...
Minister of State for Labour and Employment, Festus Keyamo don react to di petition wey dey filed by Peter Obi...
Former Aviation Minister, Femi Fani-Kayode don describe di Labour Party, LP, presidential candidate, Peter Obi court case wey dey challenge...
Di Coalition of South East Youth Leaders, COSEYL, don raise concern over INEC delay to declare di rightful winners of...
Governor Babajide Sanwo-Olu, wey win di Saturday governorship election for Lagos State, don express hin gratitude to di people of...