25 Indian devotees fall inside temple well
Police and emergency workers on Thursday dey try to rescue up to 25 Indian devotees wey dey trapped inside well...
Police and emergency workers on Thursday dey try to rescue up to 25 Indian devotees wey dey trapped inside well...
Tori don come out say Japanese billionaire Masatoshi Ito don kpai at di age of 98. Di Japanese billionaire Masatoshi...
Kenyan first lady, Rachel Ruto lead national prayers against homosexuality, she add say na threat to di institution of di...
Di United States on Friday don respond to Russia warning against arming Ukraine by offering $400 million for security assistance,...
Panama Supreme Court don rule say same-sex marriage no be human right and di country no recognise that kain union,...
Di Canadian province of British Columbia announce on Tuesday say dem go provide contraceptives free for all. Dis na as...
According to authorities on Sunday, Flooding and landslides wey torrential rain cause for Brazil don claim at least 36 lives...
Powerful 7.8 magnitude earthquake hit southern Turkey and northern Syria for mid night on Monday, February 6, and e kill at least...
Pakistan Prime Minister Shehbaz Sharif on Friday yarn say di government go need to agree to IMF bailout conditions wey...
Hong Kong dey ready to welcome di world again with giveaway, na di leader tok this one on Thursday, as...
Jamaican sprinter, Usain Bolt don express hin shock over how $12.7 million of hin money go missing from local private...
One worker wey dey vex don kill seven of hin coworkers, hin shoot another one give am injury for two...
Japan score dia third win on Saturday for di World Pastry Cup.Dem accompany France and Italy comot for Sirha, di...
China don report nearly 13,000 Covid-related deaths for hospitals between January 13 and 19. This one happen after one top...
Di matter of di young woman from Illinois, USA don come out again. E don reach more than five years...
China population don reduce for di first time in 60 years. Na di official data show this update on Tuesday...
Dina Boluarte Peruvian President yarn say she no go resign. She don strong mouth say she no go step down,...
NATO don pledge to "strengthen" support for Ukraine after dem sign joint declaration with di European Union on Tuesday January...
One viral video capture di terrifying moment when di rear door of Russian aircraft suddenly open just after e takeoff....
One transgender woman wey dey convicted of murder kpai late Tuesday January 3, for di first execution for di United...