Obaseki don Sack Commissioner Over Alleged Non-Performance
Governor Godwin Obaseki of Edo State don sack di commissioner for Roads and Bridges, Engr. Newton Okojie, over alleged poor...
Governor Godwin Obaseki of Edo State don sack di commissioner for Roads and Bridges, Engr. Newton Okojie, over alleged poor...
Rivers State Governor, Nyesom Wike,don lambast di National Chairmo of PDP Senator Iyorchia Ayu, over di tok tok wen hin...
Chairmo of New Nigeria People’s Party (NNPP), Alhaji Ahmed Tijjani, tok say, Sen, Rabi’u Kwankwaso go beat Atiku and Tinubu...
Presidential candidate of di Labour Party (LP) for dis coming 2023 election Peter Obi inside Nasarawa state on Saturday tok...
Di national chairmo of di Peoples Democratic Party, Senator Iyorchia Ayu and Benue State Governor, Samuel Ortom don put leg...
Ahead of di 2023 presidential election, different music, movie and comedy stars dey work to make sure say di presidential...
Di Independent National Electoral Commission, INEC, don start in-house sanction of 23 officials because of dia magu magu. Dem do...
As the presidential campaign for the 2023 general election don start, the All Progressives Congress, APC, no go doubt miss...
Di Presidential Campaign Organisation of Tinubu/shettima, yesterday, don come out para for di Governor of Edo State Godwin Obaseki on...
Delta State Government don advise All Progressives Congress (APC) Governorship Candidate for the state, Senator Ovie Omo-Agege, make hin no...
Make All Progressives Congress (APC) and the party presidential candidate, Bola Tinubu, forget dia votes. About 500 Christian leaders from...
Vice President Yemi Osinbajo don correct those wey dey like refer to him as has President spare Tyre, he say...
Compensation package for the President, Major General Muhammadu Buhari (retd.), Vice President Yemi Osinbajo, state governors and other political appointees...
Governor Samuel Ortom of Benue State and some elderstatemen inside di state, don withdrawn their support for di presidential candidate...
Federal High Court wey tanda for Abuja don finally give the Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) the full authority...
Rivers State Governor, Nyesom Wike, don talk say him go use di award wey Oga Presido, Muhammadu Buhari give am...
Obi supporter don come out give Godwin obaseki wotowoto base on say di Governor dey yarn say all dier gragra...
The Obi-Datti Media Campaign office don advise Nigerians say make dem no answer people wey wan use proxy vote take...
Yesterday, Governor Nyesom Wike of Rivers State tell the presidential candidate of the Peoples Democratic Party, PDP, Alhaji Atiku Abubakar...
APC presidential Asiwaju Bola Ahmed Tinubu don reply people wey dey talk different things concerning Tinubu health matter say him...