Bandits don kidnap over 80 children for Zamfara
According to report by BBC Hausa, a group of bandits kidnap over 80 children, aged between 12 and 17, for Tsafe Local Government Area of Zamfara State on Friday morning.
Also, according to di parents of di victims, di assailants round up di children when dem dey inside bush for di early hours and dem carry di victims enter inside forest.
FOR MORE NEWS: Theatre Arts Student don Possess As She Dey Hold ‘Sango Sacrifice’ During Stage Play
Upon di interventions by the government to tackle criminal activity, bandits still continue dia shameful activities for di troubled Zamfara region. Unfortunately, hundreds of school children na hin dem don kidnap for di area. However, di bandits bin release some of dem after di victims pay ransom.
As of di time of the BBC report, di kidnappers neva contact di parents to make any demands.
You fit go read di tori of di Bandits wey kidnap over 80 children…READ MORE