Bank Failures: NDIC dey give Nigerians assurance of safety of bank deposits
Di Nigeria Deposit Insurance Corporation NDIC on Thursday for Enugu assure depositors of di safety of dia money against unusual...
Di Nigeria Deposit Insurance Corporation NDIC on Thursday for Enugu assure depositors of di safety of dia money against unusual...
Di Minister of Labour and Employment, Chris Ngige, don tell di incoming administration of di President-elect, Bola Tinubu, make hin...
Stakeholders for di Nigerian oil and gas industry don give warning say make consumers ready to pay N750 per litre...
Di Federal Government FG yarn say dem complete 1,375 rural power projects for different communities across di Kontri with N45.89bn...
Di Central Bank of Nigeria, CBN, don set to release all N1,000, N500 and N200 old notes wey dey dia...
A former Chairman of di Federal Inland Revenue Service, Ms Ifueko Okauru, don advise di incoming government make dem focus...
Nigeria Currency in Circulation, CIC, dip by 235.03 per cent to 982.09 Billion at di end of February 2023 from...
Di Federal Government FG pledge digital empowerment for women in business and dem emphaize dia commitment to prioritize, promote and...
Long queues for Deposit Money Banks because of naira scarcity dey gradually disappear for some parts of di country amid...
Di United States US government don threaten to ban TikTok for dia territory if di Chinese parent company, ByteDance no...
Virgin Atlantic don join SkyTeam Alliance, dis na as dem become di first and only UK member airline of di...
Di Governor of Anambra State, Prof Charles Soludo confirm on Monday say di Central Bank of Nigeria CBN don authorize...
Di Central Bank of Nigeria CBN yarn say residents of rural and unbanked areas no go fit swap old notes...
Again, Naira don lose to dollar as di exchange rate stand for N461.50 for di Investors’ and Exporters’ window on...
NBS yarn say Nigeria crude oil sales rise by 46.41 per cent to push Nigeria total export to N26.79tn for...
Di acting Director of Corporate Communications, Dr. Isa Abdulmumin of CBN don open up say both old and new Naira notes na...
Days after di Supreme Court nullify di Central Bank of Nigeria Naira redesign policy, di apex bank still remain silent...
Di Central Bank of Nigeria CBN don release N114bn to beneficiaries under dia 100-for-100 Policy on Production and Productivity since...
Socio-Economic Rights and Accountability Project SERAP don appeal to President Muhammadu Buhari on Supreme Court orders . Dem tell am...
Businessmen, transport owners, landlords, artisans and plenty other pipo no gree accept old Naira notes for Kaduna. Also, different churches...