Regina Daniels reply pipo wey question her decision for marrying her husband
Notable actress, Regina Daniels don explain di reason why she marry her billionaire husband, Senator Ned Nwoko, as hin sixth...
Notable actress, Regina Daniels don explain di reason why she marry her billionaire husband, Senator Ned Nwoko, as hin sixth...
One 80-year-old man, Malam Rabiu, wey pipo sabi as Na Allah Siraka don kpai inside well wey dey Sabon Sara,...
National grid don collapse again, just five days after dem restore am following similar incident wey lead to a total...
Vice president Kashim Shettima on Wednesday comot for Nigeria to represent President Bola Tinubu for di G77+China Leaders’ Summit for...
Di President of di Senate, Senator Godswill Akpabio, don hail President Bola Tinubu for wetin hin call, hin creativity and...
Di United Arab Emirates, UAE, yesterday lift di visa ban wey dem place on Nigeria after meeting between President Bola...
Di President of di United States of America, Joe Biden hail President Bola Tinubu of Nigeria for hin “strong leadership....
Ondo State Governor Oluwarotimi Akeredolu don return home from Germany after hin spend three months for hin medical leave. Akeredolu...
Islamist militants attack river boat for north-eastern Mali, and dem kill at least 49 civilians, na wetin di interim government...
Inside statement wey dem deliver on national television on Wednesday evening, Gabon military spokesperson Colonel Ulrich Manfoumbi yarn say di...
Sen. Tokunbo Abiru (Lagos-East) don congratulate President Bola Tinubu, on hin Wednesday victory for di Presidential Election Petition Tribunal. Abiru...
Di Kaduna State Chairman of di Christian Association of Nigeria, CAN, Rev John Joseph Hayab don call on Nigerians say...
One former Kaduna Central Senator, Shehu Sani, don predict wetin fit happen to President Bola Tinubu if di presidential election...
Tight security dey for di Court of Appeal Complex wey dey di Three Arms Zone, Shehu Shagari Way, Central Business...
Ahead of today judgment on di matter of di 2023 presidential election, anti-bomb experts from di Department of State Services,...
Di Kano Electricity Distribution Company head office, wey dey for Post Office Road for di major city, shut down on...
Former chairman of di Committee on Prosecution of Bandits Related Offences for Zamfara State, Sani Shinkafi don advise di National...
General Overseer of Mountain of Fire and Miracles Ministries, MFM, Daniel Olukoya yarn say devil no go waste time on...
Rivers State Government don shut down di Africa Independent Television, AIT, and Raypower FM operations for Port Harcourt. Di media...
Popular Nollywood actor, Bolanle Ninalowo don enter social media announce di end of hin marriage with hin wife, Bunmi. Inside...