fbpx
November 17, 2024

Governors hail workers on May Day

governors-hail-workers-on-may-day

Governors hail workers on May Day, Otti and other in-coming governors promise say dem go dey worker-friendly.

Di Governors and governors-elect yesterday praise di strength of workers and dia contributions to national growth. Also, hin tok say hin dey proud of dem.

Dem tok all dis one inside dia separate congratulatory messages to workers on the celebration of International Workers Day AKA workers day.

While di outgoing governors use di opportunity to narrate dia efforts on improving workers’ welfare and repositioning dia states’ civil service, di governors-elect reveal dia vision for di workforce inside dia respective states.

 

FOR MORE NEWS: Make Women Be Nigeria next Senate President, Speaker – Oyefusi

 

Di governors wey send out messages to di workers na Babajide Sanwo-Olu (Lagos),  Dapo Abiodun (Ogun), Seyi Makinde (Oyo), Biodun Oyebanji (Ekiti), Rotimi Akeredolu (Ondo), Ademola Adeleke (Osun), Nyesom Wike (Rivers) and more.

Governor  Sanwo-Olu reaffirmed hin administration commitment to di welfare and working conditions of workers.

Di governor give dis assurance for di Mobolaji Johnson Arena, Onikan venue of di event for Lagos.  Di theme of di celebration na “Worker’s rights and Social Economic Justice.

You fit go read di tori as Governors hail workers on May Day …READ MORE